Home

Overview

Bio

The Past

Gallery

View Guestbook

Sign Guestbook

Chatroom

Forum

Downloads Overview / Important Info

African/Ghanaian Mp3List

Funny Stuff

Surf To Music

Free Mail @dotFAF.com [Login]

Signup

Form Mail

txt  msg

Yahoo! Messenger

godATdotfaf.com

Refresh

Start / Splash Page

Show Me Some Luv

F.A.Q.

Scroll Up

Monday, July 29, 2002

Ma Pidgin Come!

More times i dey plan say i go post more for pidgin inside but 'e do aa den i dey forget. But today die ma pidgin come like chick wey 'in body come. I see say here pe wey i fitto release am so 'in this!

Morrow be ma last day for the Cisco Certified Nerwork Associate (CCNA) Semester 2 course. Dem build some queer network for the lab wey man mu' program routers an' shit. We go see!! I gather some small trouble though, cos i never write my course log since Semester 1 finish. 'E jus' dey mean say i mu' fitto gatha time this week inside take write all that before i go gatha ma certi.

Anyway... where the Bleoo brodas dey? I dey crush more people for Lon-don. Last week inside I crush Bronzxy.... u guys go knorr am. Na 'e no shedda be boarder but nah 'e dey bed for Halm-Addo. I bell am more times. Sometimes saf we go link op for the Miss Ghana UK deal wey 'e dey hoppen for August ending inside.

Yeah like i dey forget. The weather for Lon-don dey freak me waaaaa. 'E check like I dey Ga. Wey de chicks jie jie demma bodies. 'E no be easy. Me too wey i say i change wey i say i no go chase chicks tsao. Ma loss dat!

I no sure say 'e be da weather or 'e be me.... or sometimes 'e fitto be say de athletes wey dem fine. I dey pop da Commonwealth Games for telly top, I swear gbemi say de chicks some fine. Demma flat bellies den demma sleek bodies, den demma duna!..... i gatha one aaaa.... 'e go check like Armageddon!

So dat be my fantansy den the fallacy i dey live this week. I no sure say this pidgin shit choose gimme, sake of more of ma visitors no go fitto read. But i no dey biz. Demma duna! Abi dem no go fitto read? Anyway Charles Essandoh.... your motha onu? W'adwin!! Your Mind!!

Comments:

Pigou Added: July 30, 2002 12:05 AM
@ | :// |

So norr you for dey do. You yobb the thing for pidgin inside aa idey be pass ble saf



Comment On This Post:

name:


email:


website url:


comments:


Remember Me

Subscribe to comments on this entry? (Correct address needed above)
Subscribe
Unsubscribe
Type 3652 in the field below to very you're not an automated spam bot. (Note: Your comment will be rejected otherwise)


Enter email address to subscribe/unsubscribe to comments on this post without
having to post a comment (or if you used a false address for commenting):

Email:

Subscribe
Unsubscribe

>> TrackBack URL for this entry:
http://www.dotfaf.com/cgi-bin/mt/mt-tb.cgi/38

Trackback Pings Received:

---------------------
---------------------
Trackback Pings Sent -- count (0):

Ghana, Accra, Twi, Akan, Ashanti, Africa, adisco, bleoo, interco, merries,saint mary's, aburi gardens, aburi girls, tarkwa, akyeame, tutu, ex doe, tic-tac,, motown, achimota, waec, presec, nkran, kumasi, kotoka, akosombo, legon, chrimeto, ewit greenwich classical academy, monoux college, kofi, paakofi, kojo, kwame, kwesi, kwabena, kobla, kweku, yaw, esi, akos, adwoa, abena, maame, akua, yaa, afia, dansoman, mpoasei, rosec, West Africa, abugiss, ahisco, amanfoo, prempeh, reggie rockstone, anane, frimpong, tottenham, accraaca, naana, obrafo, makola, nima, kaneshie, AIS, GIS, adisco, circle alele, alele, african mp3, ghanaians online, miss ghana, panafest, pan african festival, ghanians, totobi, kuffour, weygeyhey, rawlings, SSCE, BECE, cape coast, castle, kidjo, meiway, chorkor, kaajaano,sakumono, community, elom fleku, anningful, linda bernard, genevieve amamoo, phillis adavu, fidele amoa, charles essandoh, mutombo, edward aboagye, ateekola, beatrice lokko, kpikpitse, Freeman, alema, halm-addo, ellen, Konuah, Awuletey, halm addo, Tetteh, Dziworshie, old students, ghanaweb, ghanachat, Mfantsipim, Adisadel, Bubuashie, myers, Tesano, wesley girls,nima, Africa Ghana, Accra Ghana, Travel to Ghana, Ghana Tourist Information, African News, Ghana News Agency, Accra Airport, Ghanaian Holiday Accomodation, African Handicrafts, Ghana Cheap Fares, Kumasi Golden Stool, Kakum Canopy Walk, Panafest, Historical Slave Tour, Topography of Ghana, Cape Coast Caslte, Accra Beaches, Kumasi Hotels, Vibrant Street Carnival, Student Tickets, University of Ghana, Legon Campus, Achimota School, Prempeh College, Weygeyhey, African Student Directory, Accra Academy, Presec legon, Ghana College Links, West African Mp3s, Highlife Music Download, Hiplife Mp3s, Bleoo, marian harris osafo aquah