Morrow be ma last day for the Cisco Certified Nerwork Associate (CCNA[1]) Semester 2 course. Dem build some queer network for the lab wey man mu' program routers an' shit. We go see!! I gather some small trouble though, cos i never write my course log since Semester 1 finish. 'E jus' dey mean say i mu' fitto gatha time this week inside take write all that before i go gatha ma certi.
Anyway... where the Bleoo brodas dey? I dey crush more people for Lon-don. Last week inside I crush Bronzxy.... u guys go knorr am. Na 'e no shedda be boarder but nah 'e dey bed for Halm-Addo. I bell am more times. Sometimes saf we go link op for the Miss Ghana UK deal wey 'e dey hoppen for August ending inside.
Yeah like i dey forget. The weather for Lon-don dey freak me waaaaa. 'E check like I dey Ga. Wey de chicks jie jie demma bodies. 'E no be easy. Me too wey i say i change wey i say i no go chase chicks tsao. Ma loss dat!
I no sure say 'e be da weather or 'e be me.... or sometimes 'e fitto be say de athletes wey dem fine. I dey pop da Commonwealth Games for telly top, I swear gbemi say de chicks some fine. Demma flat bellies den demma sleek bodies, den demma duna!..... i gatha one aaaa.... 'e go check like Armageddon!
So dat be my fantansy den the fallacy i dey live this week. I no sure say this pidgin shit choose gimme, sake of more of ma visitors no go fitto read. But i no dey biz. Demma duna! Abi dem no go fitto read? Anyway Charles Essandoh.... your motha onu? W'adwin!! Your Mind!!
Author: Pigou
Date/Time: July 30, 2002 12:05 AM
URL: http://www.geocities.com/antfoli
So norr you for dey do. You yobb the thing for pidgin inside aa idey be pass ble saf
Trackback Pings Received count (0)